Showing Time
Mondays, 6:00:00 AM
Saturday morning porridge 6am-12 noon,na di correct breakfast show for naija fm 102.7 wey dey feature interesting segments like news tory wey don shele over di week,wedding shout out,children segment,plenty,plenty more with enough gbedu.
Airing on: NAIJA FM 102.7
Hosts: Sabina
Mondays, 6:00:00 AM
Add a review